Naijiria Pijin (NP) Ee-Bii-Sii-Di


1. Naijiria Pijin Lanwej na Lanwej ọf im oon wee gẹt im oon ee-bii-sii-di tuu.


2. Di wee fọ tek rait am an spẹl im wọd-dẹm nọ bi di sem laik fọ Oyibo lanwej.


3. Fọ pẹsin to rait an spẹl wọd-dẹm wee dee fọ Naijiria Pijin (NP), im gẹt to fọlo wetin di lanwej ẹspat-dẹm dọn tọk see na im bi di kọrẹkt wee to du am.

4. Di wee fọ tek rait NP dee fọ ọnda.


Hau Wi De Rait Naijiria Pijin

Na Tuwẹnti Nain (29) ee-bii-sii-di dee insaid Naijiria Pijin ee-bii-sii-di. Pẹsin fit rait dẹm big ọọ smọl.

 

Big

Smọl

Laik Fọ

A

a

Ansa

ansa

B

b

Bẹg

bẹg

Ch

ch

Chia

chia

D

d

Dọg

dọg

E

e

Ej

ej

g

g

F

f

Fain

fain

G

g

Gud

gud

H

h

Hẹvun

hẹvun

I

i

Insaid

insaid

J

j

Jam

jam

K

k

King

king

Kp

kp

Kpatakpata

kpatakpata

L

l

Land

land

M

m

Man

man

N

n

Nem

nem

O

o

Opun

opun

krọ

krọ

P

p

Papa

papa

R

r

Rod

rod

S

s

Sidọn

sidọn

Sh

sh

Shu

shu

T

t

Tek

tek

U

u

Una

una

V

v

Vẹks

vẹks

W

w

Wuman

wuman

Y

y

Yam

yam

Z

z

Zink

zink

-

zh

-

mẹzh

 

Return from Naijiria Pijin Ee-Bii-Sii-Di to Introducing Nigerian Pidgin Bible New Testament.

Return from Naijiria Pijin Ee-Bii-Sii-Di to Nigerian Pidgin Language Bible Home page.

 
 
Make a Free Website with Yola.